Mantuie Emenyi: The person I go love be…

BlankPaperz Short Piece Contest longlist I go love be artist or photographer. E get some kind things wey people no dey see because dem dey distracted. With my paint and brush or camera, people fit see beauty in ordinary things. I go love be accountant. I want to chill with the big boys, follow dey …

Mantuie Emenyi

BlankPaperz Short Piece Contest longlist

I go love be artist or photographer. E get some kind things wey people no dey see because dem dey distracted. With my paint and brush or camera, people fit see beauty in ordinary things.

I go love be accountant. I want to chill with the big boys, follow dey in charge of the money wey dey flow for their account.

I go love be politician as per Madam President. I like the idea of having legitimate power and being in charge of people.

I go love be actor. I dey like entertain people, make them just dey happy forget their wahala.

I go love be Mathematics teacher. I wan make my students dey see topics like circle theorem as if e be simple addition.

“It makes me laugh now. It’s as if I wanted to be everything.”

When I bin pikin, I dey talk like pikin, dey reason like pikin. Now wey I don come big, I don realise say wetin dey important na to do wetin go make you happy, give you fulfilment join.

As I don grow, I go love be international writer.

I want to inspire people.


Content Creator | Pharmacist-In-Training | Spoken Word Artist| CEO Myrrh Scents | Drama Minister| Oriflame Marketer.

Facebook: Mantuie Emenyi
Instagram: mantuiemenyi

BlankPaperz

BlankPaperz

Amplifying voices and stories.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related stories

Ugo Anna Ude: The person I go like be

Kelechi Alpheaus: The person I go love be

Precious Dada: Wonder Woman

Toyosi Falese: The person I go love be

Thelma Ideozu: How the Nigerian educational system doesn’t breed confident graduates

THE FUTURE OF THE AFRICAN CONTINENT — LIGHTENING UP AFRICA